Categories: Entertainment

Actor Yomi Fabiyi’s second marriage allegedly crashes, drags wife to court (Details)

Some people are not lucky when it comes to family and marriage, perhaps Yomi Fabiyi is one of such people as news of the collapse of his third marriage surfaced just few months after welcoming a child with his wife.

GISTLOVER made the revelation in a post after a chat with Yomi’s wife who claimed to have been through a lot under him.

Advertisement

It is also reported that Yomi Fabiyi moved out of the house after dragging his wife to court for the legal dissolution of their union.

Sharing snapshots of the exchange, GISTLOVER wrote;

Advertisement

“ACTOR YOMI FABIYI MARRIAGE FOLDS UP FOR THE 3RD TIME. HELLO TUEH TUEH, IF I TALK THEM NO GO ALLOW ME TALK OOO, GISTLOVER NA LIE, YEN YEN YEN, THEY STILL POSTED EACH OTHER, THIS BLOG IS TOXIC, TOXIC KEE UNA PAPA THERE.

WELL, YOMI DON FINALLY PACK OUT OF THE HOUSE FOR HIM WIFE OOOO, THEM DON DRAG EACH OTHER TO COURT OOOP, I TALK AM THAT DEY UNA NO ALLOW ME TALK EVEN THE WIFE SWEAR FOR ME, NOW ORO TANI KI BABA NA GBO, OBI LOMA PARI EH OOOO, (TALK WEY WE SAY MAKE OBA NO HEAR,NA OBA GO SETTLE AM) WHERE I FOR KNOW SAY HE DON SAY THE BABE NO FIT ENDURE AGAIN.

NA WHEN I SEE HER FOR COMMENT SECTION, WHAT’S GOING ON HERE,NA YONI IKEBE SUPER WIFE BE THIS KEH, I KNOW SAY THE MATTER DON RED,I SHA WAKA PASS, AS THE MATTER COME SERIOUS NASO SHE LAND INSIDE MY DM OOOO, SHEY KOSO WETIN HAPPEN AGAIN, SHE I YOU AND YOUR HUSBAND DON ABUSE ME,NASO SHE BEGIN CRY SAY YOMI DON PACK COMOT FOR HOUSE COME DRAG AM GO COURT AGAIN.

Advertisement

DEAR YOMI YOU ARE NOT WHAT YOU PREACH, YOUNG GIRLS WILL COME TO YOU TO ACT INSTEAD NA PRICK YOU GO DEY OFFER THEM, IT’S SAFE TO SAY YOMI PRACTICES SEX FOR ROLES, BECAUSE THIS GRACE GIRL WAS HIS STUDENT, BEFORE WE KNOW IT IVA KNACK AM BELLE, NA WETIN CAUSE FIGHT BETWEEN MO BIMPE AND YOMI TILL TODAY BE THAT, YOMI PRICK NO DEY STAY ONE PLACE,IN AS MUCH AS I NO SUPPORT THE WIFE TOO BECAUSE NA WETIN SHE FIND SHE SEE, YOMI SHOULD STOP INTIMIDATING HER WITH COURT, ABI MAKE I NO PUT MOUTH GLB NATION?

BECAUSE NA LIKE THIS WE PUT MOUTH FOR PRECIOUS MATTER BEFORE SHE GO BACK TO DEY PLAY LOVE WITH FFK (ANYWHERE BELLE FACE NA FRONT) DEAR YOMI STOP KNACKING ALL THE GIRLS UNDER YOU AND BE DOING YEYE ACTIVIST ONLINE, TAKE YOUR PRICK, I COME IN PEACE (SWIPE TO READ ALL EVIDENCE ATTACHED) IGO OROBO ONI BAWA OOO”.

Advertisement
Sola Adeyemo

Recent Posts

Zenith Bank Kicks Off Yuletide Season With Spectacular Ajose Adeogun Street Light-Up

L-R: Executive Director, Zenith Bank Plc, Mr. Henry Oroh; General Manager, Quantum Markets, Mrs. Dani…

8 hours ago

Lagos 2025 Budget Scales Second Reading

  - Speaker gives committee 1 month to report back The Lagos State House of…

9 hours ago

LaLiga: People don’t speak of him – Mbappe names very important Real Madrid player

Real Madrid attacker, Kylian Mbappe has identified teammate Fede Valverde as a very important player…

11 hours ago

Oliseh Reveals Why Eguavoen Should Remain Super Eagles Coach

Former Super Eagles player and coach, Sunday Oliseh, has expressed his unwavering support for Augustine…

11 hours ago

Ruud Van Nistelrooy Set To Be Named Manager Of Premier League Club

Dutch tactician, Ruud van Nistelrooy has emerged as a leading candidate for the managerial position at…

11 hours ago

Patoraking breaks silence following burial of his sister & her husband

Patoranking has broken his silence following the burial of his sister and her husband. Recall…

11 hours ago